Testimony Jaga – Na So I See Am (Mp3 Download & Lyrics)

Na So I See Am by Testimony Jaga

Here’s another powerful song from the Love World-renowned singer and Afro-Beat artist, the music anticipated song by Testimony Jaga is here to make us dance and sweat our sorrows away with this song titled “Na So I See Am“.

Mp3 Download – Na So I See Am by Testimony Jaga

Lyrics: Na So I See Am by Testimony Jaga

[Verse]
Plenty Grammar
Cannot Explain
Plenty English
Cannot Explain
Me sef I no fit explain O
Wetin God do for me
Plenty shout cannot explain
Wetin God do for me O

[Chorus]
Na so I see Am O
Na so I see Am O
(Omo na so)
Na so I see Am O
Na so I see Am O
Na so I see Am O.

I Dey my house one day
(Na so I see Am O)
Na so my Phone Ring
(Na so I see Am O)
They say are you Brother so, so
(Na so I see Am O)
Are you sister so, so, so
(Na so I see Am O)
We saw your document O
(Na so I see Am O)
For our Office
(Na so I see Am O)
One Billion Contract
(Na so I see Am O)
Come and Pick it up
(Na so I see Am O)
We don Sign am O
(Na so I see Am O).

Na so I See Am O
Na so I See Am O.

I no get Money
(Na so I see Am O)
Shingbayin I no get
(Na so I see Am O)
Na so my Phone Ring
(Na so I see Am O)
Are you Brother so, so, so
(Na so I see Am O)
Are you Sister so, so, so
(Na so I see Am O)
Check your Bank Account O
(Na so I see Am O)
Check your Account Balance
(Na so I see Am O)
We don send you 1 Billion Dollar
(Na so I see Am O)
1 Billion Naira
(Na so I see Am O)
Na so I See Am O

Na so I See Am O
(I no fit explain O)
Na so I See Am O
Na so I See Am O
Na so I See Am O
Na so I See Am O
(I no fit explain O)
Na so I See Am O

[Verse]
Plenty Grammar
Cannot Explain
Plenty English
Cannot Explain
Me sef I no fit explain O
Plenty Grammar
Cannot Explain
Wetin God do for me.

[Chorus]
Na so I see Am O
Na so I see Am O
(Omo na so)
Na so I see Am O
Na so I see Am O
Na so I see Am O.

I Dey my House one day
(Na so I see Am O)
Inside face me I kill you
(Na so I see Am O)
Na that place I dey stay
(Na so I see Am O)
Them Dey call am Trenches
(Na so I see Am O)
Na so somebody call me
(Na so I see Am O)
E dash me O
(Na so I see Am O)
A brand-new House O
(Na so I see Am O).

[Chorus]
Na so I see Am O
Na so I see Am O
(Omo na so)
Na so I see Am O
Na so I see Am O

I don trek tire
(Na so I see Am O)
Sotey my Shoe don chop
(Na so I see Am O)
Na so Somebody call me o
(Na so I see Am O)
Are you Brother so, so, so
(Na so I see Am O)
Are you Sister so, so, so
(Na so I see Am O)
Come to my Office
(Na so I see Am O)
Come and pick a brand new car
(Na so I see Am O)
Na so, so
(Na so I see Am O)
Omo na so, so
(Na so I see Am O)
Grace na him find me O
(Na so I see Am O)

I Dey my house one day O
(Na so I see Am O)
Sickness won kill me O
(Na so I see Am O)
I no get where to go
(Na so I see Am O)
Doctor don chop my Money O
(Na so I see Am O)
Na so them tell me O
(Na so I see Am O)
About the Healing Stream O
(Na so I see Am O)
As I Dey Watch
(Na so I see Am O)
I Receive my Healing O
(Na so I see Am O)
From Pastor Chris
(Na so I see Am O)
Oyakhilome Oh
(Na so I see Am O).

Na so I see Am O
Na so I see Am O.

Plenty Joy for my heart
(Na so I see Am O)
Na so so
(Na so I see Am O)
Omo na so so
(Na so I see Am O)
I no fit talk am O
(Na so I see Am O)

[Bridge]
That Job wey you Dey find
(You go See Am O)
You go See Am
(You go See Am O)
That contract you are waiting for
(You go See Am O)
You go See Am
That baby you are looking for
(You go See Am O)
You go See Am
(You go See Am O)
That Miracle Money
(You go See Am O)
You go See Am
(You go See Am O).

You go See
(You go See Am O)
You go See Am
(You go See Am O)
Just keep on saying it
(You go See Am O)
Don’t stop talking it
(You go See Am O)
In the name of Jesus
(You go See Am O)
Put your faith to work
(You go See Am O)
You go see
(You go See Am O).

That Visa you are looking for
(You go See Am O)
That marriage you are looking for
(You go See Am O)
That house you are looking for
(You go See Am O)
Admission you are looking for
(You go See Am O)
In the name of Jesus
(You go See Am O)
God has done it for you
(You go See Am O)
You go see
(You go See Am O)
Ah you go see
(You go See Am O)

 

Stream on YouTube: Na So I See Am by Testimony Jaga

Leave a Reply

Related Posts

Ekele
African Gospel Nigerian Gospel

Ekele – Rhema Onuoha (Mp3 Download now)

Ekele by Rhema Onuoha is a sensational Christian music. Ekele is an Igbo word that means thankful or grateful. The song creates a very soothing and solemn atmosphere, filled with sounds of praise and adoration unto the Lord. Listen and be blessed. Ekele   Mp3 Download: Ekele   (You can’t find a song? send a […]

Read More
I need you
African Gospel Nigerian Gospel

Dora Kay – I NEED YOU (Mp3 download now & lyrics)

I NEED YOU by Dora Kay is a sensational gospel music. The song themes on total dependence on God, like Moses saying; we won’t move if your presence won’t go with us (Exodus 33:14) because he has seen God as his sufficiency. I thank you Lord for you are with us, you sent the blessed […]

Read More
Spotlite Nation Hits Astounding New Record as The Most Stream Gospel Songs in Nigeria
Featured Nigerian Gospel

Spotlite Nation Hits Astounding New Record as The Most Stream Gospel Songs in Nigeria

The Spotlite Nation Record Label, home to top gospel artists such as Moses Bliss, Ebuka songs and many others achieved a ground-breaking record in the year 2023 as they were in the top spots for the most streamed Nigerian gospel songs of 2023 on the Boomplay Gospel Music Charts. Speaking on social media the CEO […]

Read More
Join our WhatsApp Channel Now!
%d