Tuesday, October 3, 2023
HomeNigerian GospelMoses Bliss - Nothing (Live)

Moses Bliss – Nothing (Live) [Mp3 Download & Lyrics]

Here’s a song from the Nigerian-based Love World singer, songwriter, and praise worshipper,  Moses Bliss, as He brings to us a song from His heart which He titles “Nothing“, a beautiful song that talks about how endless the Miracle of Jesus is bound everywhere. Glory to GOD.

If you appreciate exceptional Gospel/Christian music, whether it’s Afro-Gospel or contemporary tunes, then “Nothing” is a truly remarkable song that will uplift your spirit.

The melody and composition of “Nothing” were crafted under the guidance and inspiration of the Holy Spirit, with the intention of blessing lives and strengthening faith in Christ the Lord. The captivating lyrics, soulful vocals, dynamic energy, and profound inspiration infused into this song are bound to enthral you.

Download Nothing Mp3 by Moses Bliss

DOWNLOAD

Music Video: Nothing by Moses Bliss

 

Lyrics: Nothing by Moses Bliss

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

RELATED ARTICLES

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Latest Posts

Recent Comments

Join our WhatsApp Channel Now!